Комментарии:
Crazy man 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
ОтветитьMr Paul na werey😂😂😂😂
ОтветитьNa only GOD for heaven fit understand Mr Paul apart of him nobody fit understand Mr Paul 😅😅😅😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
ОтветитьI'm watching Mr Paul from Cameroon so I can just Imagine those who are watching him from Nigeria live performance😊😊😊
Ответить😂😂 the judge even is confused
ОтветитьWahala for judge wey dey listen to Mr. Paul
ОтветитьUna won let am explain? I sorry for una 😂😂😂😂😂
ОтветитьAre you guys noticing that when the camera backs the lawyer, we don’t see the police man, but when it faces everyone, the police man appears
ОтветитьIs the police a ghost or what?
Ответить😂
ОтветитьWho ever carry mr paul go court don't have know what he is doing
ОтветитьPaul, aswear u be fooling man.... Dem tif fence....😂😂😂😂
ОтветитьThe worst mistake is to allow Paul to explain first😂😂😂😂😂
ОтветитьConfused 😂😂😂😂😂😂
ОтветитьYour lordship is confused oooo
ОтветитьIts 2024 i dont think this judge will take this case again
ОтветитьWhich kind guy be this e don confuse me
ОтветитьNa only baba able am
Ответить😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
ОтветитьOkada dey wear weavon
Ответить🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂O my goodness
ОтветитьNaa wa o
ОтветитьHi court, with eye logo, confusion everywhere 😂😂😂
ОтветитьNa the seriousness you dey use talk the nonesense ..Chai
ОтветитьImagine foundation dey bend and dey straight a times.
ОтветитьConfusion everywhere 😅😅😅😅
Ответитьwhat exactly is the judge writing?
ОтветитьEven me my brain want burst
ОтветитьWhy you people allow Paul explain 😂😂😂😂
ОтветитьSee as dem dey listen
ОтветитьOkada dey carry weavon 😂😂😂😂😂I
ОтветитьMr paul is just so funny😂❤
ОтветитьDis guy joke no funny but e go make u dey laff with announces,u come dey reason if dis guy excap from psychiatric nu
ОтветитьThe only time i understand what this man is saying is when i turn off the audio of his video..😅😅😅
ОтветитьA perfect replica of d Nigeria judicial system. Dem go wait tire and later d case file go loss/miss; 007
ОтветитьE suppose get part 2
ОтветитьMad man everywhere court
ОтветитьThisssss maaaaan 😂😂😂😂
ОтветитьAnybody wey fit solve Mr Paul problem, go fit solve Nigeria problem.
ОтветитьNa the police fault. He for put Duct tape for your mouth before una enter court 😂
ОтветитьEat very well before you watch Mr Paul comedy oooh If not he go use talk with confusion kill you oooh 😂😂😂😂😂 love him sha ❤❤❤
ОтветитьChai oooo
ОтветитьThe fence was stolen and taken in the room!!!
ОтветитьMr. Paul always on point with confusion. Much love Motherland much love from Minnesota
ОтветитьMr. Paul always on point with confusion. Much love Motherland much love from Minnesota
Ответить😂😂😂😂😂 eh God🤣🤣🤣
ОтветитьMy brain don blew!... 🤣🤣🤣🤣🤣
Ответитьjust when you think mr paul is making sense, he then changes the story.
Ответить😂😂😂
ОтветитьUna never understand tinubu na mr Paul una wan Understand 😂😂😂
Ответить